Alibaba flaunts abs in new photo

The ace comedian showed off his muscles and threatened to come for his enemies..Lol.See what he wrote;
He said:
“I’m training every day… because all of una wey dey make mouth for social media.. make una make sure say una mouth sharp reach una might oh… because your eye go clear for koror. Because very soon na to begin quench blow for some people left eye. No be everybody wey dey your class be your mate. Some na “Suppose finish”… Na repeat fall their hand“